Too Spoilt (Lyrics)
"Too Spoilt" Lyrics
I am too spoiltOríṣiríṣiYeah, c’mon
I am too spoiltI just need my nails donePrimary two boys and girls, all of dem wan see my face pussThey don’t know that she’s so goneMy shima shopping be like she dey ship drugs (alele)Grizelda, Blacko, Pablo, Chapo all of una money no fit shake usE no fit feed dog
‘Cause I don hammer, wetin remain for my na to spoil person daughterShe no fit do badShe know say kala own na dollar, dollar, dollarWe fillate naira (spend)‘Cause I don hammer
Me and producers we pray at the same time (burst my head)Because this gbedu be like we dey go shrine (cast and bind)Dial my line, call my wife, permit her shine, kabush-kabashShe no dey mince, buy am baby you too dey swipeI buy am motor (boss), but I no let am drive (drive)Even when we dey fuck, brother, I no dey let am whine (whine)Kamo (chai Cheneke) I no dey let am grind (Jesus)I no dey let am hustle, struggle, my money no need advice
I am too spoilt (ewo)I just need my nails done (alele, alele)Primary two boys and girls, all of dem wan see my face puss(They don’t) they don’t know that she’s so goneMy shima shopping be like she dey ship drugs (alele)Grizelda, Blacko, Pablo, Chapo all of una money no fit shake usE no fit feed dog
The way I dey roll right now, like say I was born with a golden spoonMy parole is giving big boy, dem go think say me born tycoonFor the mall, I go buy two-twoAsk Tobi, na the lifestyle, booWe no want any of their fake title, comot for here I go bite you tooDamuruwasu
Wetin remain for my na to spoil the person daughter(Black sheep forever, black sheep for life)(Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters)(GE records, you get me? ODUMODUBLVCK)
She no fit do badShe know say kala own na dollar, dollar, dollar (bow)We fillate naira (spend)‘Cause I don hammer
Burst my headPromise and fail, I no deyCast and bindPermit her shineKabush-kabashI don hammer