Your Queue
    Tiffany
    Lyrics Tiffany ODUMODUBLVCK, PsychoYP

    Tiffany (Lyrics)

    YeahI fit hear myself abi?OhI will roll in a lambo, or?Tiffany, TiffanyTiffany, Tiffany, Tiffa-Yeah
    I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I willLike Skeppy, I go run the Tiffany easilyI will smoke in the Tiffany, e no farI go call my amigos, I go pour casamigos, I goSmoke igbo wey be say e too heavy for peopleAnd e go make dem dey giggle o, e no far(ODUMODUBLVCK)Yeah, c’mon
    Anytime I look around (yes)Bad boys dey my sideNobody, dem no fit indict (fact)Which case I no beat back when?Omo raw cash, na who thief (all)Big plate, na me eatRoof top, penthouse, which place I no sleep?Airbnbs (I will roll in a lambo)Hotels in ABJ know mе, abobi, c’est la vie (Kala)
    I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I willLike Skeppy, I go run the Tiffany easilyI will smoke in the Tiffany, e no farI go call my Amigos, I go pour Casamigos, I goSmoke igbo wey be say e too heavy for peopleAnd e go make dem dey giggle o, e no far
    I pick up my hoe in a LamboCovered in camoChains on like Django2-4 smoking like JagoShe gon’ try to keep up with me but I left that chick at homeI’m in these trenches, I can’t be taking you on road
    I put in too many hours, they ‘posed to give me my flowersShe fuck me straight out the shower (uh)Right at hourShe put codeine inside my Hennessy ’cause purple is powerNow I’m leaning every time I’m outside
    I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I willLike Skeppy, I go run the Tiffany easilyI will smoke in the Tiffany, e no far (e no, e no far, yeah, yeah)I go call my amigos, I go pour casamigos, I goSmoke igbo wey be say e too heavy for peopleAnd e go make dem dey giggle o, e no far
    E no, e noI will roll in a Lambo, I goEasily, EasilyTiffany, Tiffany, e no farEasily, EasilyTiffany, Tiffany, e no farOoh (Tiffany, hey)

    Top Songs by ODUMODUBLVCK