Sweet (Lyrics)
"Sweet" Lyrics
Shi, shiro
[Verse 1: Spyro]
You be rice and beans, with assorted (Ye o, with assorted)
Point and kill is the concept (Mm-hmm-hmm)
Buy you Lamborghini for your concert
Baby, how you cheat na my problem
[Pre-Chorus: Spyro]
Baby, you are juicy (Juicy), juicy (Juicy)
All around the world, everybody know say
You are beauty (Beauty), beautiful
Body like baby, ’cause you’re looking so good
In your two-piece (Two-piece), two-piece (Two-piece)
Anything you want, I’mma do it (Do it)
Do it o (Do it), do it (Do it), do it o
[Chorus: Spyro]
‘Cause you sweet, boya lo de lo Maggi
Iwo nikan ni Maggi, iwo nikan ni mori, ni moo ri o
For street, all of dem dey gum body
But iwo nikan ni mori, iwo nikan ni Maggi, ni Maggi o
[Verse 2: Shoday]
Me, I go do pass Poco Lee
If you say, make I, make I dance, dance, dance
When you got ice, style die
This your thing set die, mm-mm
I fit to spend all my money, ehn
Put it on me, shey na Prada, Givenchy?
Oya, je ka lo biza (Biza)
Gbe mi s’ori ti mi fila
Ti n ba sun, ko ya ta mi bi guitar
From Lagos to Ibiza, nobody wey fit to reason your mental
Olomi, my healer (Healer), sun mo mi, come to my Beamer
Angels are singing when they see your face
Wo ni, you sweet, boya lo de lo Maggi
Folasade mi, baby, rora maa ju ibadi
You fine, no competi’, other girls dem dey jealousy
Them say life una vanity, but na you, gan-gan, be my vanity, yeah yeah