
Mistake (Lyrics)
"Mistake" Lyrics
Mistake !!
This is one of my mistake
Loving you na mistake
This girl Omo you too craze
I Dey beg u in God’s name
I no Dey do again
I want Dey ajeh
Abeg ohhh. Yehhh
Hook
Yeah yeah
Me I wan japa
U stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
For yawa (x2)
Cause I don learn my mistakes
Nothing I gain ahh
Naso I gbess
Make dem no put me to shame
(X2)
Verse 2
Girly never contented
E be like she wan see me wreck
Fine skin girl wey yellow
But nothing dey inside her head oo
I no come this life cuz of you
I get girls wey dey for queue
U no fit come dey wyn me, I no be Jew
I no do
I buckle my show and japa
Hook
Yeah yeah
Me I wan japa
U stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
For yawa (x2)
Cause I don learn my mistakes
Nothing I gain ahh
Naso I gbess
Make dem no put me to shame
(X2)
don learn o00
I don learn o00
I don learn o0
I don learn ooooooo no no
I don learn o000
I don learn o000
I don learn o00
I don learn o000000
I don learn o00
Ahhh
I go love ooo
Ah Ye
Don’t get it twisted
Love is sweet
But love is not sweet when money no dey
Hmm hmm
Dey play !!!!!!
(Smoke dragging)
Signal !!!