March am (Lyrics)
"March am" Lyrics
P! (P)Hehe-hehe-hehe-hehe-he
Ọmọ ologo, Baba Remy, no boboNormally, I dey koloMoney full for my bank oNo go hustle, dey for Twitter dey zozoTry me, make I sample, I’m in battleAnimal, o ṣe Nat Geo17, I dey dagbo, I dey crack codeNow the Prince of Afro
Every day, this my mouth, I dey sharp amKnew I was H-I-M from the ZangaStep on the stage and the girls dem pass outOpposite gender, na me dey pack amSuccess no fit make me lose my hungerPSG gang, exhaust dey burn out(Raise am! Raise am! Raise am!)Lamborghini Urus, I dey march am
I dey march am, I dey march amI dey march am, I dey march amI dey march am, I dey march amI dey march am, I dey march amI dey march am, I dey march amI dey march am, I dey march amI dey march am, I dey march amI dey march am, I dey march am
Hehe-hehe-hehe-hehe-he, huhRemy, raise am, raise am, raise amRaise am, raise am, raise amRaise am, raise am, raise amI dey march am, I dey march amI dey march am, I dey march am
Every day I dey raise una BP, raise am to the ceilingTalking my shit and I don’t keep it PGNo dey hold me na, make una leave me, leaveOya, make una leave meI no go let anybody breatheDem be novice, H-I-M no shaking
Ehn-ehn, Oppenheimer, always dropping another bangerOnly one Remy dey make girls dance amRemy too dey paraFor performance, collect ẹgbọn rabbaOne million dollar (ay, yeba)Anybody test my temper, make e prepare for the karma
Every day, this my mouth, I dey sharp amKnew I was H-I-M from the ZangaStep on the stage and the girls dem pass outOpposite gender, na me dey pack am (ha, ha)Success no fit make me lose my hunger (ah)PSG gang, exhaust dey burn out (yeba)(Raise am! Raise am! Raise am!)Lamborghini Urus, I dey march am (yeba, yeba)