Your Queue
    20 10 20
    Lyrics 20 10 20 Burna Boy

    20 10 20 (Lyrics)

    Shey you never hear
    About the things wey happen there
    Abi your eye never clear
    Mankind so wicked
    Lets talk about my government
    Open your mind and your ears
    Wetin happen
    Shey na jazz o
    Make my people suffer suffer
    All their nyanshes don dey open
    Everything don scatter scatter20th of October 2020
    You carry army go kill many youth for Lekki
    Na so water ooo water runaway my eyes
    Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

    The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
    Mr President, Mr Governor
    Godfather, gbo gbo ijoba
    All your atrocity
    All of your corner corner
    Make all the deadbody disturb you for your dream

    The money wey you thief yapa for your azza
    You don turn our graduates to common beggars
    All the book them go no matter
    ‘Cause you no go get job if you no know godfather

    The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
    Mr President, Mr Governor
    Godfather, gbo gbo IJOBA
    All your atrocity
    All of your corner corner
    Make all the deadbody disturb you for your dream

    20th of October 2020
    You carry army go kill many youth for Lekki
    Na so water ooo water runaway my eyes
    Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

    We give them many chances
    Dem fail my people
    And When we cry for justice
    Them kill my people
    Walahi all of you
    Their lives are on you
    We no go ever forget all the youths
    Wey die for tollgate

    20th of October 2020